Episode 25: Gist Dey

Share:

Listens: 0

Gist with Lolademi Your favorite show

Arts


Hi guys ? As you know me your number 1 Gist partner. Na one matter I want ask una hmmm! Abeg make I yan una ? You no say I be your Aproko person.... Well make I ginger you una.. On top this matter wey I wan say... Let's Discuss? Are you gonna dump every person that cheats on you ? #Be honest Kindly drop your comments on Instagram @gist _with _lolade. Make una pls follow us on Instagram too. I be your gal lolademi.... The gist with lolademi Stay blessed. --- Send in a voice message: https://anchor.fm/gist-with-lolade-podcast/message